TRUTH IS BITTER, BUT IT CERTAINLY MUST BE HEARD!!! * If Tuface - TopicsExpress



          

TRUTH IS BITTER, BUT IT CERTAINLY MUST BE HEARD!!! * If Tuface advertise contraceptives; No buy am, Na fake. * If Akala sell bleaching cream, abeg rush am, na Original. * If Dame Jonathan dey teach English Language, abeg comot your pikin from the school, e dey very dangerous. * if aki and paw do milk advert come talk say na for fast growth, no buy am na wash * If Jonathan make any threat, Check well, na subsidy. * If Boko Haram threatens, bros take cover, life no get season 2. * If Timaya advertise school, No carry your pikin go there or else na correct Warri pidgin go full him skull. * If Dangote give una jewelry, abeg rush am oh, na confirm gold But if he come give garri, abeg no chop am, na cement. * If you laugh break your teeth, no find suspect, na Dakingzy Cause am!
Posted on: Wed, 24 Dec 2014 23:14:12 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015