TUESDAY JANUARY 6TH, 2015. AUCHI POLY LIVE NEWS: Great Gbogbo, - TopicsExpress



          

TUESDAY JANUARY 6TH, 2015. AUCHI POLY LIVE NEWS: Great Gbogbo, Great Gbagba, Great Polytes. #UNA_GOOD_MORNING!!! #SHARE_OUR_NEWS_TO_FRIENDS/GROUPS NA MIRROR BE UR BEST FRIEND I don dey for BBM. 223202AC DAILY NEWS: Diz na to tell una say we don resume 4 our daily news for 1st semester fully, Abeg mak una also dey SHARE our daily news to friends SO>>> if you get anytin lyk Event, Birthday wishes/SHout out, Advert,... make u quickly contact us as we go publish am for our everyday news. To get d full daily news gist mak u no use Facebook mobile. ___who get ear make e hear, SPAT form stil de on sale as screening go start soon ___ HND supplementary list don fall out yestaday for some dept ___ GENESIS de greet all the polytes also im de wish una safe trip to campus ___ Clearance 4 collection of result(ND/HND) don begin for people way graduate last yr. ___ That Big Screen way day on top of Campus1 gate(a project of Computer students) don start to de work as dem show Liverpool match yesterday. ___ The renovation of Sch of ICT don almost tru, as na painting remain. ___ SOCRATE THE MANDATE de greet all the polytes & also im de wish una safe journey back to school ___ If you neva check ya SPAT Admission status mak u call DDJ 08176103450 ___Subscribe to our daily news today visit www,auchipolyinfo,blogspot,com Make you also click any of the picture when you enter the website to subscribe Na here we go talk reach, more news go come ya way next week, same time, same venue... BYE BYE If u get any question way day disturb u for mind, mak u call #Wap_Junior 08101006164 Have a lovely Week...
Posted on: Tue, 06 Jan 2015 07:26:48 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015