The good, The bad and The Ugly. Innocent but cunny Tottenham - TopicsExpress



          

The good, The bad and The Ugly. Innocent but cunny Tottenham called Anzhi Makhachkala, David Levey: Bros eh...we wan buy Willie oooooo Anzhi rep: oya narrrr, transfer the money, willie go com do medical for your side nahhhhh. Somebody from no where: Roman: Anzhi, I hear say unar wan sell willie.... Anzhi: yes oooo, infact willie don dey Tottenham dey do medical sef. Roman: what!!! How much dem wan pay? Anzhi Rep: na 30mullon oooooo Roman: I go give you 35mullons (Call dropped immediately) Anzhi Rep calling Tottenham: Bros Levey....we no dey sell again oooo Levey: haaaaaaa....wetin happen nau? Anzhi Rep: e no suppose surprise you nahhhhhh, no be so u sef dey do people? Willie price don increase. Now na 150mullons. Got this somewhere, football lovers following the transfer window will understand.
Posted on: Sun, 25 Aug 2013 09:19:48 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015