This guyz d@ dont drink beer,una dey try ooo,i hav realli felt ur - TopicsExpress



          

This guyz d@ dont drink beer,una dey try ooo,i hav realli felt ur pains 2day...chai e no easy,bcos am on medication,i ve been hangin out wif frenz since morning,I ve taken maltina,amstel malt,guiness malt,i ve also taken sprite,coke,7up,now am drinking farouz....chai life no easy....I don sofa 2day....so this is wat dis niggerz d@ dnt drink beer hav bin passing thru,twale 4 una abeg,una get mind....cant jst wait 2 finish ds medication b4 i go run mad....
Posted on: Sun, 04 Aug 2013 19:53:08 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015