To mess for public dey sweet but if dem catch u, no be small - TopicsExpress



          

To mess for public dey sweet but if dem catch u, no be small embarasment o! Just follow dis guidelines & u are on ur way to being a star in dis profession. 1. Wen u enter a hall, check d wind direction, if na closed hall wit AC, better. Maximum impact. 2. Make sure say u sidon face d wind direction. … 3. Make sure say u get enof leg space. U go soon knw why. 4. Form ajebo by crossin ur legs every now & then. 5. U don ready 2 execute, try hold am until time wey d hall dey noisy incase ur mess na d type wey dey sound like AK47. 6. Now carefuly cross ur leg, right over left. 7. Elevate d right yansh. 8. Release small (sound check) 9. If no sound, allow make d mess flow steady. 10. Allow time 4 proper circulation. NOTE: 1. Make sure say no be u be d first person 2 complain. 2. Wen pple begin dey shout “chineke! E no go better for d person wey do dis kind thin, ” simply ask “why person no fit respect d presence of odas na?” 3. No hala pass odas if not u go become suspect. 4. Take style disengage from the area, relocate to another zone and repeat the exercise! Be a professional messer like victor nd nehikhare
Posted on: Wed, 02 Jul 2014 21:24:42 +0000

Trending Topics



le="margin-left:0px; min-height:30px;"> Swiffer - 360° Starter Kit, 1 Handle and 1 Disposable
Greetings in the name of Christ: As so many have no doubt seen
Premature baby in room 4, os full! I heard someone shout as I

Recently Viewed Topics




© 2015