Tom cruise, commando, Rambo, Jet li, Jack chan, James bond, - TopicsExpress



          

Tom cruise, commando, Rambo, Jet li, Jack chan, James bond, 007,Vandam, Spider man and Super man... Na inside film dem go dey show stunt. Dem hear sey boko haram don kidnap over 200 girls o... Dem lego for 1 corner like sey Nigerians no dey buy dere films. Especially dat Jet li & Jack chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers @1 spot. Tiwonbati bi iya yin da mak u release any nonsense film again, na ur mamas n papas go buy am...eye red!!! # BringBAckOurGirls
Posted on: Sat, 31 May 2014 11:31:46 +0000

Trending Topics



Ps.
On the morning of June 9, the premises of the arts organization

Recently Viewed Topics




© 2015