U dey carry ur girlfriend go club, after u marry her finish - TopicsExpress



          

U dey carry ur girlfriend go club, after u marry her finish u want stop her frm goin to club. My broda u think say miracle fit happen? • Ur gafrnd dumps u for a rich man u say she b gold digger, bt ur sister do d same to anoda guy, u giv testimony for Church saying na grace of God. Bros park well • Your babe get F9 parallel for WAEC, she still dey ask for Brazilian Hair of #150.000 . Abeg Were she wan fix am?, ontop that coconut head? • U have 8 tribal marks, stretch marks scattered all ova ur body yet u still want a tattoo...ah! my friend u be zebra? • U are 6 feet tall, u still com wear 6 inches high heeled shoe...shey u wan whisper to God? • U dey snap inside different type of cars yet u expect ur man to believe u are not cheating. .aunty, u be mechanic? • U gather different gals picture for ur fone & yet u xpect ur gal to believe u are not cheatin.. uncle, u be photographer? • He gave u an engagement ring for over five years, he never marry u, my dear u be lord of d rings? •you dey pay your babe wey dey university school fees and yet u never write JAMB,u be scholarship board? •U are 18yrs and ur sugar daddy is 70yrs old and u stil dey call him BABY, my sister he should be ur ANCESTOR. •Your babe is licking ice cream...ure drinking pure water...pls guy Are u diabetic? •U claim say u eat rice and stew, but u come vomit fufu and egwusi soup. Omo u be magician? . Na joke o....Read and pass on to friends make dem laugh too
Posted on: Fri, 18 Jul 2014 08:11:51 +0000

Trending Topics



d prove my
Dear Jodie James, Thank you for your participating in the
Hi, all nfl fans, as the NFL playoffs continue on this weekend, we
Coconut Rosewater Ice Cream Busy days long for relaxing

Recently Viewed Topics




© 2015