U have old n new testerment in ur phone still bf dey am, guy u no - TopicsExpress



          

U have old n new testerment in ur phone still bf dey am, guy u no try, u go forget ur bible when u de go church but ur BB charger is always with u, sister hell is real. U go fit pay 3k for a show but na #20 u de take give offering, u tink say God na Naija police. U go 1st find wia fine babe sit for churchden go sit beside her just for body contact chai my bros u get house for hell fire. U de wear mini skirt just to draw ppls attention, sister u go soon join satan. U go be de last to give offering bcs u want ppl to see ur useless ass, thunder go soon fire u. Una weldone oo.
Posted on: Sat, 05 Oct 2013 09:24:26 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015