U think say to see December 2014 na moimoi🍛? Boko Haram - TopicsExpress



          

U think say to see December 2014 na moimoi🍛? Boko Haram 💣💥🔫 reach ur side? U know how many wey don die 💀 since Jan till now? Oga Ansa 📞me now Abi ur family 👪get ebola?👹 God give you legs, and you still dey waka 👢👣as you like. God give u good health. 😃 and you still dey complain. 9ja no good, 9ja no good: U dey use bb, tecno phantom, nokia200, ipad & laptop, even wen u neva get money💷💵 to buy car🚘. Abi u don see 👀where person wey dey coma for sick bed 😷💊💉dey ping or whatsapps? Abi na blind man 😲wan change DP or comment for facebook? U still dey complain😩 there? Abi u don see where dead body dey do facebook & whatsapps 4 inside coffin 🚑 ? My friend👤, u beta start thanking God now... 👏 If u read this message and U no re-post am that means you no dey appreciate God..🏥 Oya, send am to the friends wey U like & give 10 gboza 2 God oo!!!! 👊👊👊👊👊 👊👊👊👊👊 Me, I don send my own oo! Baba God, I dey Loyal o!
Posted on: Thu, 18 Dec 2014 08:49:09 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015