U think say to see July 2014 ending na moimoi🍛? Boko Haram - TopicsExpress



          

U think say to see July 2014 ending na moimoi🍛? Boko Haram 💣💥🔫reach ur side? U no hw many wey die 💀jan till nw? Ansa 📞me nau God give u good health. 😃 Naija no good, Naija no good: U dey use bb, tecno phantom, nokia200, ipad and laptop, efen if u neva get money💷💵 to buy car🚘. Abi u don see 👀where person wey dey coma for sick bed 😷💊💉dey ping or whatsapps? Abi na blind man 😲wan change DP or comment for facebook? U still dey complain😩 there? Abi u don see where dead body dey do facebook & whatsapps 4 coffin🚑? My friend👤, u beta start thanking God now... 👏🙏 10 gboza 2 God oo!.
Posted on: Sat, 02 Aug 2014 11:43:45 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015