*U used BlackBerry to oppress, now everybody has a Black Berry, - TopicsExpress



          

*U used BlackBerry to oppress, now everybody has a Black Berry, even Abokis. *You used ur camry to Buga, now boys use Camry to do taxi. *Before u dey use ur plasma screen dey swell.... now dem don dey use am watch ball for buka, *B4 u dey use ur ipad dey swag... now ipad na heavy load to ... carry comot house. *B4 u go dey use brazillian hair dey form big girl, secondary skul student don dey wear am troway. *B4 u dey go vacation 4 UK dey talk pass urself, boys don dey buy 1st class ticket dey enta london just to go lick ice cream.. BOTTOM LINE: no dey over do like say dat tin no go reach another person hand, All na vanity, e dey fade like Aba Jean.. No 4get say tortoise car na big man motor b4 o.. Notin wey come wey no get expiring date, even the life u have na borrow you borrow am.. Humility na the best choice!!!. You dey feel me so?????
Posted on: Sat, 27 Jul 2013 09:09:22 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015