*U used BlackBerry to oppress, now everybody has a - TopicsExpress



          

*U used BlackBerry to oppress, now everybody has a Black Berry. *You used ur camry to Burga, now boys use Camry to do taxi. *earlier u dey use ur plasma screen dey swell.... now dem dey use am watch ball for drinking spot *earlier u used ur ipad dey swag... now ipad be heavy load to carry comot house. *earlier u dey use brazillian hair dey form big girl,now secondary skul student don dey wear am troway. *earlier u dey go vacation 4 uk dey talk pass urself, now boys don dey buy 1st class ticket dey enta london just to go lick ice cream.. BOTTOM LINE dont behave as if what u dey do no go reach another person hand, All na vanity, e dey fade like Aba Jean... dont 4get that tortoise-car na big man motor b4o... Notin wey come wey no get expiry date, even the life u have na borrow you borrow am... Humility na the best choice!!
Posted on: Sun, 09 Jun 2013 22:02:54 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015