Una good morning for today wey be the 19th day for the month of - TopicsExpress



          

Una good morning for today wey be the 19th day for the month of January, and na shout out to Baba God wey dey for inside wake up show with Akas and Pickin. So join us make we give big shout out to Baba God cos he dey too much as he dey make us see today and give us blessings of good health and life. Praise Baba God all the time. This na our good morning word GOD GAVE US THE GIFT OF LIFE, IT’S UP TO US TO GIVE OURSELVES THE GIFT OF LIVING WELL.
Posted on: Mon, 19 Jan 2015 04:36:31 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015