Via Jesus The Saviour POLICE: HEY mr man park there.... PARK I - TopicsExpress



          

Via Jesus The Saviour POLICE: HEY mr man park there.... PARK I SAY PARK Akpors the DRIVER: OFFICER GUD AFTERNOON SIR, POLICE: what is gud about the afternoon? Akpors the DRIVER: officer abbeg i no well...... POLICE: u are stupid, how that one take concern me.... Akpors the DRIVER: OGA, u no the pity persin. POLICE: no waste my time let me have ur particular. Akpors the DRIVER: OGa as the tin the disturb me well, well i leave my particular for house . POLICE: Wetin be dat wey the disturb u wey go make u leave ur particular for house? Akpors the DRIVER: OGA, E BE LIKE LIKE LIKE LIKE SAY NA E E BO POLICE: EBO WHAT? WAIT WAIT WAIT..
Posted on: Sat, 30 Aug 2014 19:14:47 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015