WAEC SAYS MARK THIS PAPER AND COMMENT ON IT. In WAEC examination, - TopicsExpress



          

WAEC SAYS MARK THIS PAPER AND COMMENT ON IT. In WAEC examination, Akpos was asked to complete the following: 1) WAEC : He who fights and run away? AKPOS : E don surrender be dat, na dear catch am 2) WAEC : A rolling stone? AKPOS: No fit just dey roll, na person push am.. 3) WAEC : He who lives in a glass house? AKPOS : Na rich politician ego be... 4) WAEC : A stitch in time? AKPOS : Dey prevent further tear tear... 5) WAEC : Birds of the same feathers AKPOS : Na de same mama born dem... 6) WAEC : One gud turn? AKPOS : Na correct power steering fit do am.. 7) WAEC : A bird in hand? AKPOS : Wetin e wan be again? If no be barbeque.... Dem plenty for chicken republic 8) WAEC : Half a loaf is better than? AKPOS : beans and gari, soaking without sugar... 9) WAEC : A journey of a thousand miles? AKPOS : Na de person wahala be dat,na why eno enter car or aeroplane jeje... 10) WAEC : He who laugh last? AKPOS: Get brain problem, make dem examine am bcs na beginning of madness be dat... 11) WAEC : A patient dog? AKPOS : Na hunger go kill am... 12) WAEC : All work and no play? AKPOS : Na bank job be dat bros... 13) WAEC : Once beaten? AKPORS : Na revenge go follow be dat... 14) WAEC : A fool at forty? AKPOS : I never see for Naija, our own dey start at 50... Let me have your score, remarks and comment for Akpos and please dont laugh alone but share with all your friends
Posted on: Fri, 08 Nov 2013 18:55:44 +0000

© 2015