WAEC examination, Akpos was asked to complete - TopicsExpress



          

WAEC examination, Akpos was asked to complete the following: 1. He who fights and run away? Akpos: E don surrender be dat na, na fear catch am 2. A rolling stone? Akpos: No fit just dey roll, na person push am . 3. He who lives in a glass house? Akpors: Na rich politician e go be. 4. A stitch in time? Akpors: Dey prevent further tear tear. 5. Birds of the same feather? Akpors: Na the same mama born them. 6. One good turn? Akpors: Na correct power steering fit do am. 7. A bird in hand? Akpors: Wetin e wan be again if no be barbeque. Dem plenty for chicken republic. 8. Half bread is better than? Akpors: Puff puff, buns or garri without sugar. 9. A journey of a thousand miles? Akpors: Na d person wahala be dat na, Why e no enter car or aeroplane jeje?
Posted on: Fri, 22 Nov 2013 06:17:20 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015