WARRI PIDGIN BIBLE Warri bible is finally out.... English: As - TopicsExpress



          

WARRI PIDGIN BIBLE Warri bible is finally out.... English: As it is written in d bible Warri: As dem yarn 4 bible English: jesus entered d boat with his disciples! Warri: Bros J cum enta canoe with Im padi dem! English: As the boat was sailing,there was a great storm! Warri: As d canoe dey move na im yawa come gas! English: The storm was so great with it was like a whirlwind Warri; As d yawa dey gas na im kasala burst join! English: The disciple became so afraid and dey shouted Master! Master! Warri: NA im liver fail im padi dem,na im dem begin dey hala bros O! Bro O! English:jesus got up and calmed down d wind Warri: Na so bros J get up kon arrange d mata! English: he turn to his disciples and said oh ye men of little faith! Warri: na im Bros J look im padi,dem shake im head come provoke. O BOI ! Una fall ma hand ooo! English: the disciples replied and said what MANNER of man is this Warri: im padi dem come hala shooo Bros J,which level naa? You be WINSH...
Posted on: Tue, 02 Dec 2014 07:54:18 +0000

Trending Topics



ttp://www.topicsexpress.com/Review-Daltile-QH08-QC12251P-Natural-Hues-2-x-2-Ceramic-topic-599869923492792">Review Daltile QH08-QC12251P Natural Hues 2 x 2 Ceramic

Recently Viewed Topics




© 2015