WELCOME TO NIGERIA Where people dey horn for traffic light make e - TopicsExpress



          

WELCOME TO NIGERIA Where people dey horn for traffic light make e quickly change from Red to Green. Na only for Nigeria Pharmacy dey sell Coke, Recharge Card, Chin chin, Puff puff and beer. Na only 4 nigeria you go find graduate of Mechanical Engineering wey dey do him NYSC 4 Police station. Na only 4 naija person go eat rice finish, before him go begin dey eat meat. Na only 4 naija you go see one person dey use Bold5, X3, Ipad2,Tecno and Nokia N8 all at once. Na only naija lite go dey for 24hrs ad pple go dey ask demselves y? TRUE OR FALSE??? Then, if it is true!ADD YOURS!! LETS GO----------------------------
Posted on: Mon, 10 Mar 2014 10:12:46 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015