Warri Bible is finally out. Grab your copy now!!! Sample - TopicsExpress



          

Warri Bible is finally out. Grab your copy now!!! Sample version: English: As it is written in the bible. Warri: As dem yan 4 bible English: Jesus entered the boat with his disciples! Warri: bros J cum enta canoe with Im padi dem! English : As the boat was sailing,there was a great storm! Warri: As the canoe dey move naim yawa cum gas! English:.the storm was so great that it was like a whirlwind! Warri: As the yawa dey gas na im kasala burst join! English: the disciples became so afraid and they shouted Master! Master!! Warri: naim liver fail im padi dem ,naim dem begin dey hala Bros J! Bros J!!. English: Jesus got up and calmed down the wind! Warri: na so bros J get up kon arrange the mata! English:. He turned to his disciples and said oh ye with little faith ! Warri:.naim bros J luk im padi dem shake im head kon provoke “O BOI ! Una fall ma hand oo! English:.the disciples replied and said "what MANNER of man is this?" Warri: im padi dem kon hala. “SHOO” bros J u be winch? *start ur day wit laughter#stolen
Posted on: Thu, 06 Jun 2013 06:49:54 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015