Wazobia FM shared the following link and had this to say about - TopicsExpress



          

Wazobia FM shared the following link and had this to say about it: 99.5 WAZOBIA FM ABUJA: Make We Check Am: For inside Monday, US State Department’s Rewards for Justice programme yarn say dem dey offer $7million (N1.1billion) to anybodi wey fit give dem informate ontop the leader of militant islamist sect, Boko Haram, Abubakar Shekau. Dis $7million nah part of the $23million wey dem carry come outside for infor...
Posted on: Tue, 04 Jun 2013 08:48:54 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015