Wen eva u put ON ur TV......... Tune to international stations - TopicsExpress



          

Wen eva u put ON ur TV......... Tune to international stations like CNN, BBC, Al jazeera.......... D only news wey u go dey hear na........ Terrorist group don bomb everywhere,,,,,, ship capsize for Libya killing 280 pipo,,,,,,,,,, Serious war dey for Syria & so on & wen u even say make u tune to our own local stations for here.......... All d news wey u go dey hear no pass......... Pikin don shook knife for papa belle for Benin,,,,,,,,,, ritualist don cut 1 small pikin head for Lagos,,,,,,,,,, woman kill her bf bcus d boy say him no go do again for Enugu But d only tin wey dey sweet me for body now b say.......... Despite all dis bad news,,,,,,, me & u still dey alive up till dis moment dey shine eye,,,,, dey bounce like football,, dey do shakara,, dey even press facebook.... No SHAKING!!! Almighty God........ Na ur hand work b dat......... Bcus u don promise us say untimely death no go eva b our portion Una Good Morning
Posted on: Sat, 13 Sep 2014 06:05:32 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015