** When I was SMALL *** When I was small for Amukoko - TopicsExpress



          

** When I was SMALL *** When I was small for Amukoko Lasgidi .... See d kyn the series of. D kyn tins wey me learn around ma Domot . * Papa * Mama * Ego ( Money ) * Up Nepa * Agege Bread * Agboro * Head Brigde * Ole ( Thief ) * The Police Man don D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ come * if mama Okey no get bread buy Ghana Buns . * owa ( ka o puo !) ( I wan comot ) * carry Boiler Boil dat rice ... Moni for Kerosene no dey . * if U̶̲̥̅̊ no see Coke ... Biko .. Buy Zobo. * Use d Alibo fry d buns ... Flour don dey cost * toilet roll no D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ .. Abeg manage dis Coco yam leaf * break him head ... Wetin D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ worri d Driver? * Oya ... Com collect him watch .. Na mugu him be. * if I no com back quick - quick ... Abeg com check me for Amukoko Police station abeg . * Tell d Landlord ur Papa no D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ for House * Carry dat Bottle ( kalama ) .. Break him head . * Ala -wu- otu ... We no go travel dis Christmas ... Where U̶̲̥̅̊ see moni ?? * common carry D̶̲̥̅̊ª† salt ... Chop ur rice ... Moni for stew no dey ... Unless U̶̲̥̅̊ wan chop d Rice like dat. .... Na dis kyn .. words n sentences ... Wey me dey used to .... from d time my mama born me till wen I rish 5 yrs... ... from the day wey my mama born me .. I begin chop Pepper and Onions ... Make i for dey see far .... ... From Amukoko lasgidi ... I dey stretch my head dey see ... Eleme Refinary. Hahahahahahahahahahahahaha ... No b small tin oooo !!! ... But now ... LeVELs don Chan..... Loading( 23% ) - PaROTi Baba
Posted on: Sun, 14 Jul 2013 15:23:37 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015