When u want 2 no more abt lokoja girls is wen u guys meet in a - TopicsExpress



          

When u want 2 no more abt lokoja girls is wen u guys meet in a party or joint.d next tin dere DP and STATUS will start sayn-----am not ur mate(1)-(2) ur talk abt me and dis and dat. When una go become babe and not girl? Na re wah bt I no say dem no born una papa well 2 call my sweet name bc my logo pass una well well small children (olodo)dem.una mate dey born,build house or buy car na dis and dat una sabi
Posted on: Sat, 19 Oct 2013 22:11:56 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015