X-o Jet li, Jackie Chan, James Bond 007, Van Dam, Spiderman, - TopicsExpress



          

X-o Jet li, Jackie Chan, James Bond 007, Van Dam, Spiderman, Superman, Batman, Arnold, The avengers... Na inside film dem go dey show stunt. Dem hear sey boko haram don kidnap som girls o... Dem lego for 1 corner like sey the thing pass film, Especially dat Jet li & Jackie Chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers @1 spot.Ti won ba ti bi iya nla iya yin da ke tu se fimu were kan jade, epe ni ma se fun yin:]xx #A_S_V_H
Posted on: Tue, 20 May 2014 16:12:52 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015