Yornin....i wake up dis morning feeling like a king,mmmmi i smell - TopicsExpress



          

Yornin....i wake up dis morning feeling like a king,mmmmi i smell my time 2 shine is near.....bcs i always have d dream of become d richest guy in africa....if u luv me 2 be so shall u be 2,well i can come 4rm average family nd i wont make it big in dis llfe...my mition is 2 get rich or die hard tryin....am a king is my mind......dat y i was giving my newest nick name # AEASY D LIONKING #......am having d feeling dat am d new guy 2 be knw in d world i swear am gona be porpular more dan H.I.V,AIDS and #EBOLA#.......so if u wish me 2 be so give my status update i #LIKE#
Posted on: Mon, 15 Sep 2014 09:46:36 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015