You people should be cautious about how you claim artists and - TopicsExpress



          

You people should be cautious about how you claim artists and comedians here ooo! Dat was how a comedian Invited me to Mushin after Listining all Nigeria TV stations dat will cover d event,all naija top comedians, top musicians and Vowed dat if i fit perform there, i don Hammer. My people i get spirit wey dey waka for me! I was not convinced bcos him self dey form for mi say na me go dey Beg am self! First dat day, i sick sickness wey i never sick in life, a top comedian whom if i mention now,una fit begin dey ask am d show about came to my house at Okokmaiko White house dat day as i called him to come and take me to my Family Hospital Surulere! I pleaded with him to go and show Love on my behalf there! Atleast make him face scatter again and make him blow or scatter or Bomb more! My people na shame i finally shame bcos even Ojo thoughts wey dey claim comedians dey thief Bros Akpororo Joke dey crack free for Ojo churches no go d show! Since d comedian no call or test me again. Shame!
Posted on: Wed, 20 Nov 2013 06:48:33 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015