You used BlackBerry to oppress, now everybody has a - TopicsExpress



          

You used BlackBerry to oppress, now everybody has a Black Berry. *You used ur camry to Buga, now boys dey use Camry do taxi. *Before u dey use ur plasma screen dey swell.... now dem don dey use am watch ball for buka, *B4 u dey use ur ipad dey swag... now ipad na heavy load to carry comot 4house, *B4 u dey go vacation 4 UKdey talk pass urself, boys don dey buy 1st class ticket dey enta London just to go lick ice cream.. Advice: no dey over do like say dat tin no go reach another person hand, All na vanity, e dey fade like Aba made. no 4get say tortoise car na big man motor b4 o. Notin wey come wey no get expiring date, even the life u have na borrow you borrow am... Humility na d best choice...... Be wise!!!
Posted on: Mon, 10 Jun 2013 17:06:25 +0000

Trending Topics



erdade) diz: "Esses homens

Recently Viewed Topics




© 2015