akpors don writ waec 5tims e com be say na english e de luk - TopicsExpress



          

akpors don writ waec 5tims e com be say na english e de luk for......so on de dae of enlish langauge he ws candidate 29 n ws prayin da candidate 30 shud b da briliant type so 5mins to da exams one babe jst cam close n check her nuber ws no30 so she tod akpors excuseeeeme...so da excuseee me wey de gurl tok na him akpors jst kneel down say lord i fnk u cos i don pass.....if she shad akpors wil shad if she clean akpors wil clean afta al she go submit so akpors say if i sumit togeda wt her dem go say i copy,,,,so him com wait smal... afta him don sumit he now rush to tnk d gurl so akpors ws callin her siiii so da girl turned n said to akpors wot wot na him akpors com fear, him com begin starmer dat i jojojst i jojojst.....na him d girl provok tell me wat u want to tod me, cant u see da rain is camin i want to left na him akpors rush go meet examiner sey abeg i neva finish.....one word for akpors.
Posted on: Thu, 11 Jul 2013 08:02:11 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015