akpos dey drive 4 express him com see one woman wey dey sell meat - TopicsExpress



          

akpos dey drive 4 express him com see one woman wey dey sell meat akpos; how much 4 ur meat woman; 14,000 akpos; is too expensive let me giv u 8000 woman; no 12,000 last akpos com drive comot afta a while him com drive bak. akpos:ok i wil giv u d money (he com bring money com out dey count am) pls help me put it in my boot (as d woman open d boot afta a while close d boot.akpos just drove off witout paying when he got home he was hapy.And open d boot "no meat" who com b d real 419 ?
Posted on: Mon, 23 Sep 2013 14:57:25 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015