bb don cos me wahala o i go grand pepe na so mama grander con - TopicsExpress



          

bb don cos me wahala o i go grand pepe na so mama grander con grand bb join pepe 4 me o mistakingly me no know not on till i reach haos kuk an chop but d prob be say if any body ping iya-alata my bele dey sound gbirin if dey kal am i dey vaibrate were wahala con dey if cells wei dey inside d batter don low i don sick be dat to make am wost if dey carry me go hospital doc go fane d cause tayer small time i go just die com dey for comer wen dey com use d shock meter put 4 my body i go wake up kia kia and my battery go full shap shap nao live don be hell to me cos mamagrander don com dey ask for in bb abeg my fellow naija wetin make i do ooooooooooo hp me out pls.
Posted on: Fri, 06 Sep 2013 09:45:24 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015