hahahahaha, ayaf come again, pls my dear friends, yaall dont have - TopicsExpress



          

hahahahaha, ayaf come again, pls my dear friends, yaall dont have to waste money buying ampiclox, if u get RUNNING STOMACH, some people now go dey form say dem nor know wetin i mean, well i mean if PORGE dey catch u, no nid to go chemist, just chaw one hand of DRY GARRI, weda red oo, white, purple or blue garri, all na garri, nd the cry of ur tummy will never remain the same, it worked for me it will work for u.
Posted on: Tue, 29 Jul 2014 09:58:56 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015