i beg our papa dem,make una reduce una female children bride price - TopicsExpress



          

i beg our papa dem,make una reduce una female children bride price o cs d list wer una de give pass execise book o,marriage no be business i beg n ur pikin no be for sale o.15 bags of cement,1,000 tubas of yam n 1000 catons of fruits 5,000 rapa n 100 carton of cigerat n 20,000 carton of beer n white fowl sheat too much na! eeeeyyeee. una wont make una daughters remain for una house? i beg old pale n male make una relax o make una children marry like una na!. God forgive una
Posted on: Fri, 09 Aug 2013 17:34:07 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015