"i don die,which kind laif b dis sef?na so man go tek bcome - TopicsExpress



          

"i don die,which kind laif b dis sef?na so man go tek bcome somebodi for laif?no fud,no wata,na trek i dey trek go scul.if dis yr end i don b 15yrs b dat,c mama don dey old and papa don oredy old.all my age dey scul 4 british/nigerian secondary scul,american/nigerian intl.scul,iragi/nigerian scul 4 kids,turkish/nigerian scul.me i dey scul 4 aganigbode community development scul here for edo state.no b even sey na one private scul sef.i knw wetin i go do.as i dey benin na to visit anty ero.frm dis her haus i dey see d airport,i go run enter dat plane wey dey load passengers,no,if my mama hearam she fit fall die,no,i go join d plane since d plane dey go america and wen i reach i go call her,or make i go tell her my plans,no,she go say make i no try am.i go enter go america wen i reach i go fine work to do so dat i go dey send money for her,b4 u no our laif don change and wen papa die my friends frm america go come for d burial and i go give am a bfitting burial.kai! Dis my idea gud no b small and wen i come back i go dey cruise benin with chicks inside my convertible car.i go buld haus for my mama for GRA for benin here,my mama go dey tie big expensive wrapper dem and finally,she go come omungwuo for america. This were the thoughts that ran into the heart of Ricky Daniel Okihena on the 27 of august 2013.befor he enterd the wheel well of arik air line frm benin to lagos thinking it was benin to america.As God may have it,the youngman has been awarded scholarship to university level.his dream has finally come to pass and he is to study at British/Nigeria international school.
Posted on: Wed, 28 Aug 2013 12:09:29 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015