just dey house today, me nor get joy as everybody for my barrack - TopicsExpress



          

just dey house today, me nor get joy as everybody for my barrack dey codedly laff me sake of say dem don see my balls as dem been dey rush me go hospital . . . . .as me nor get joy na hin i call oga Philip, he be my friend wen be mopol, naso me ask am say weda mak i fall in for he side, he say no shakes say he dey house, naso i enter road dey go d guy barrack. I dey road wen d guy call me say he get small emergency for station say mak i wait for am for he neighbor side becos he wife nor too well and he nor want mak i disturb her. I say no wahala. Me sef nor like him wife becos she too dey carry face like say na she dey feed me and me nor just like her but her body make sense o, make me nor lie sha.....Me reach there the neighbor nor dey house, so i sidon for outside dey wait for my guy. Small time o, na hin i begin hear noise like say person dey born pikin, naso i get up say abi my friend wife don enter labour (becos she get belle) i say e no go good mak i just enta d house like dat incase she nor wear cloth, so mak i look from window ask her wetin dey do am. Tank God their luvas don break and 3 dey miss. As i open the luvas ehnnnn, na the side of the woman nyansh na hin i first see, the tin dey up and one guy hold d woman hand from back dey pound he pr#ck enter the woman from back. For my mind i say shuuuu na oga Philip wife dey do wheelbarrow style wit oga Philip and oga philip tel me say he nor dey house? Naso me come zoom them again wella but dis time, i come see say nor b oga Philip o, na anoda bobo!! Na hin i look well see say na Akeem be d guy o, na Akeem dey sample oga Philip pregnant wife g- spot. The Akeem wen i sabi wella dey always rush wen he wan f**k so he dey trowey cloth anyhow, and true true na him, becos i cun see Akeem cloth ontop the chair wen dey under the window.....naso i stretch hand pack Akeem cloth cun stil take my fone dey video dem. . . .i video dem soteyyyyyyy body bgin totori me. Akeem just raise one of oga Philip wife leg put for ontop chair, cun take hand spread d woman nyansh dey pound am wella....the woman just begin dey halla, Akeem oOooh u don knack my g-spot, u dey totori my g- spot,.....she come surprise me o, she just open legs, touch her toes, come say oya sama my kpekus, sama am wit no mercy.....(For my mind i say shuuu, na pregnant woman dey do dis kind tin) shuuu small time she begin dey speak some kind bed language and as she dey speak am naso Akeem dey fire dey go like madman. Me sef nor come understand how manage my body come betray me like dis, me just see say my own pr#ck just begin dey rise anyhow. I come give mysef brain quicky becos if me no comot there, me fit dey tempted to join Akeem. Small time na hin Akeem begin make noise like dog, me sabi say he wan cum but me no go gree am enjoy release so na hin i cough, dem nor hear me o, na hin i cough again b4 dem cun stop, look and see me. As dem see me Akeem just rush to kolet hin cloth but he nor see am for the chair wen he put am na hin me tel am say no need to find am, i don pack the cloth. Naso oga Philip wife begin beg me say abeg mak i nor talk abeg. D stupid woman cun talk say she go cun gimme special f**k for house...na d tin wen vex me be dat. Akeem sef just begin beg me say abeg mak me nor let oga Philip meet am for there o, shebi i sabi say d guy na mopol....me just waka comot with Akeem cloth. My people wetin mak i do now? Shey mak i release the video, abi mak i go back go giv Akeem he cloth so dat he fit comot there b4 oga Philip return abi mak i kukuma gree mak oga Philip wife come gimme d special f**k wen she wan tak bribe me? See abeg ehnn mak una nor tel me say make i 4get d mata becos me nor fit o..... DonLucky
Posted on: Mon, 24 Jun 2013 21:37:31 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015