my people una dhooooo!!anybodi wey say ijaw people no enjoy d - TopicsExpress



          

my people una dhooooo!!anybodi wey say ijaw people no enjoy d fruit of their labour na portoporto d peson go take rub...our news dis evenin na to inform sum pple for third phase of Amnesty.if una get amnesty general for third phase wey dey always dey say federal govt neva pay.make sure say u follow am make dat amnesty general carry u4back like new born baby.few days 86%of d amnesty general4third phase was paid an amount of moni.and dat moni federal govt say mke d generals dem share am folow all their members.so my fellow brodas no let dem deciev una o.accordin to d information we get from 1general.dis month endin most generals go reciev anoda alart4their phone.so make sure say u shine eye follow dem.if una get their numba or if una dey see d generals dem face2face mke sure u call dem always or u sitdown near dem always.so dat wetin u labour4u fit chop
Posted on: Fri, 14 Jun 2013 17:28:54 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015