my people we salute una wel wel o.we all know say sapele no b like - TopicsExpress



          

my people we salute una wel wel o.we all know say sapele no b like d way he be b4.nowadays d way army dey worry now dor even pass d 1arm robbers dey do.my people mostly for my belove ijaw brodas and sister for sapele.abeg recently an anouncement was made.and dis announce concern people wey dey waka4nite.there say around 10:pm for night mke anybodi no waka 4sapele again.bcuz few days there kill sum pesons4road side.na wen day break people com dey look their dead bodi.85%of people talk say na army kill dem.since den na differnt story we dey hear4sapele.if u waka from 10pm for nite go say army do u anytin na u know.mke una stil get am for mind say army beat dey kill peson pikin
Posted on: Thu, 13 Jun 2013 21:13:42 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015