na for lasgidi here una 4 day embrace stars na.if u go warri, - TopicsExpress



          

na for lasgidi here una 4 day embrace stars na.if u go warri, agbor dem!.u go knw wetin i day talk. u c eh? for example now shebi kcee go unilag girls dem hostel 4 hin buffday? as a surprise abi? dat 1 na for lag oooo, wey dose girls day shout day scream!! make i tel wen kcee go warri with flavour say hin wan go surprise the girls wey day dere hahaha!!,na dem gon gon day introduce themselves as nobodi evn kon meet dem for where dem day 4 lyk 20mins lyk dis: kcee: ah una no knw me?(no response) (5minslater) flavour: una no knw dat guy wey sing limpopo?(no response) (10mins later) kcee: me wey day wyn my waist lyk una(girls) (no response) (5mins later) ah! flavour: no wori kcee make i tell dem flavour: ah una no knw diz guy? hin name na kcee na him sing limpopo ........(no response) nd u c hin wyn he waist goooooonnn 4 d video oooo!, nd u c na me teach am ooooo, me my own my name na flavour i b musician self buh u c i neva sing any song, ijst day kum up!! make una abeg ehn? lyk my song if he kum out abeg!!! ehn?(crying!!!!) bcos i knw say una day kill person career for here chai!!(crying!!!!) kcee: (consoles flavour and says)d song neva come tey tey na e jst com out na nd una no kum no am ni? ok, make i sing am 4 una oya limpopo babi babi go limpopo oya limpopo babi babi go limpopo......... d next thing d student wey day dere jst pursue both of dem komot 4 dere, na kcee and flavour kum talk say ah!! God go judge una oooo!! una wey day kill person career!!!. dat day ehn? no b small thing ooooo!!! na so dem waka komot dere with shame.
Posted on: Fri, 14 Jun 2013 10:59:13 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015