one particular restaurant wey i dey chop 4 GRA, E get one oyibo - TopicsExpress



          

one particular restaurant wey i dey chop 4 GRA, E get one oyibo wey dey always come chop there too... Any tym dis oyibo chop finish he go shout ' Hey', so I wonder wetin dey make am shout, i decide to chop wetin d oyibo dey always chop so maybe me self go shout too. When i reach d restaurant last wk friday, i order wetin d man dey chop.. Dem tell me say na chicken & red wine, so i chop am, but i no shout, i collect extra plate, but i no still shout. I say dis oyibo na mumu o, why e dey always shout like dat now? Na then i just vex ask 4 my bill. D waiter tell me say one plate of chicken & red wine na N75,000 then d extra plate too na another N75,000. Na then i shout hey heyy heyyy heyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyyyyy yyyyyyyyyyyy,I swear i still dey shout till now. XUP FOLKS.
Posted on: Wed, 05 Jun 2013 09:57:21 +0000

Trending Topics



le="margin-left:0px; min-height:30px;"> So im here putting my album track list together.. seeing what
Matthew 16:13-17:8 (New International Version): When Jesus came to

Recently Viewed Topics




© 2015