papa Akpos: I learnt your WAEC result is out. Akpos: Daddy u - TopicsExpress



          

papa Akpos: I learnt your WAEC result is out. Akpos: Daddy u remember Chidi wey dey carry first for our whole sCHOOL? he failed. . papa Akpos: dats terrible,wat happened? Akpos: U also remember Tosin wey dey teach me 4 house? He failed too. papa Akpos: why all these poor performances? Akpos: Daddy I dont know,na so e b oh. papa Akpos: so how was ur own result? Akpos : haba daddy, if dem fail, wetin u expect from me, I be wizard?
Posted on: Fri, 15 Nov 2013 22:31:50 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015