papa Akpos: I learnt your WAEC result is out. Akpos: Daddy u - TopicsExpress



          

papa Akpos: I learnt your WAEC result is out. Akpos: Daddy u remember Chidi wey dey carry first for our whole skul ba? he failed. . papa Akpos: dats terrible,wat happened? Akpos: U also remember Tosin wey dey tutor me 4 house ba? He failed too. papa Akpos: wats with d poor performance? Akpos: Daddy I dunno,na so e b oh. papa Akpos: so hw was Ʊr result? Akpos : haba daddy, if dem fail, na me go pass abi wizard
Posted on: Thu, 14 Nov 2013 16:49:59 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015