yesterday as i was on my way back from work, the thing wey i see - TopicsExpress



          

yesterday as i was on my way back from work, the thing wey i see shock my body well well no be small, i see where people gather dey shout OLE PRICK! OLE PRICK! OLE PRICK! na so i run go see wetin dey happen. u fit imagin say one ALHAJI touch one igbo man for em T JUNCTION, na so him thing come disappear. trust igbo man, e come quickly notice say em thing don disappear shape shape na so e start to the beat the ALHAJI, say make him return em thing now or e go kill am for there. as ALHAJI see say all the whole igbo boyz don gather wan kill him, e come return the the T JUNCTION. the igbo guy dey yellow(fair in complexion) but the one the alhaji return na black one So people come dey shout "NO BE BLACK NO BE BLACK U MUST RETURN THE FAIR ONE" na em the ALHAJI come say e pay the guy ONE BILLION NAIRA, the guy say make dem go settle for him house. trust IGBO GUY e fit collect the money oh
Posted on: Wed, 19 Jun 2013 16:31:59 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015