*U used BlackBerry to oppress, now everybody has a - TopicsExpress



          

*U used BlackBerry to oppress, now everybody has a Black Berry. *You used ur camry to Buga, now boys use Camry to do taxi. *Before u dey use ur plasma screen dey swell.... now dem don dey use am watch ball for buka, *B4 u dey use ur ipad dey swag... now ipad na heavy load to carry comot house, *B4 u go dey use brazillian hair dey form big girl, secondary skul student don dey wear am troway, *B4 u dey go vacation 4 uk dey talk pass urself, boys don dey buy 1st class ticket dey enta london just to go lick ice cream.. BOTTOM LINE: no dey over do like say dat tin no go reach another person hand, All na vanity, e dey fade like Aba Jean.. no 4get say tortoise car na big man motor b4 o.. Notin wey come wey no get expiring date, even the life u have na borrow you borrow am.. Humility na the best choice!!!...
Posted on: Thu, 06 Jun 2013 22:42:18 +0000

Trending Topics



be-topic-10152743841349928">Spectacular filly Untapable and jockey Rosie Napravnik will be
Why is it that the Nigeria anti sodomy (gay) law sign by president
New Entry #39 DEEJAYWORX-WORLD-CHARTS DJ Rob de Blank - SHE

Recently Viewed Topics




© 2015