2day u live,2mao u die,dats lyf.we die once,lyf no gt duplicate.D sufferin is 2 much dat sumtyms u reason y dey even giv birth 2 u,u wuld av nt existd at al,yeah its true bt since u exist,u ve 2 live d gud lyf,i dnt mean pleasure,i mean righteous.2 baba go say nobdy wan die bt evrybdy wan go heaven or abi u wan die?,even if u re given 10 milion.i knw d buku guys wil say-na 2day,e don tey.hmmm,omo dis world dey turn anoda tin,mayb i go migrate go mars nd live peacefuly or hw u c am na?@u
Posted on: Tue, 11 Jun 2013 21:00:35 +0000