ADVERTISEMENT! ADVERTISEMENT!! ADVERTISEMENT!!!................. - TopicsExpress



          

ADVERTISEMENT! ADVERTISEMENT!! ADVERTISEMENT!!!................. Hey! Hey!! Hey!!! Clarion media Entertainment don cary cum again ooooo............ With deir yrly show wey dem tagged: UNSTOPPABLE LAFF AND JAMZ season3 but me dey call am UNSTOPPABLE ENJOYMENT oo. Hey! Hey!! Hey!!! Cum see where laff nd jamz jam body na. Cum xee where people dey use their talent dey make person 4get all in sorrows. Ma broda nd sweet 16 them if u get hypertension, u dey lonely,abi na sadness na him wey u sabi,abi na vex nd 2 cary sumtin 4 mind dey make u slin? Oya rush carry urself cum dis show wey clarion media entertainment don carry nak us 4 dis january 2015 . Ma bro nd sis E no end dier na still talent hurt show if u knw say u sabi sing, make person laff oya cary urself cum win all dis gudies wey clarion media entertainment don arrange 4 u ooo........... Where in dey happen? Ans: in dey happen live nd direct inside 9klass bar nd restuarant wey dey 4 ugwulangwu market square, Ugwulangwu ohaozara L.G.A EBONYI STATE. Which dey in dey happen? Ans: in dey happen 4 d number 13th day of january 2015. Gate fee:na only #500 shikiny money. V.i.P: #1000. Notice: if u cum dis one u wil never mis it 4 anytin. If u hv an idea of wat am sayin comment nd share 2 others. Nd if u dnt den dnt miss it. Is ur guy PRINCE KELLY
Posted on: Sun, 28 Dec 2014 11:07:20 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015