*Akeem::::how u dey? *Hope::::::u dey mad? U nor - TopicsExpress



          

*Akeem::::how u dey? *Hope::::::u dey mad? U nor sabi greet? *Akeem::::sori o, gudmrn. How ur side? *Hope:::::::gu morin....my side gallant. *Akeem:::::ehn? U say? *Hope:::::::mtc he Ghanian mouse, i say my side tight jor. *Akeem:::::i fit see three fiver for your hand abeg? *Hope:::::::if i see the wan wen dey ya hand sef, i go move am. As u dey zoom me so, shingbai no gum me. *Akeem:::::dis ya pidgin too much abeg, talk wetin i go hear. *Hope:::::ehyaa a u don deaf over9t? Sori ehnn, but me no get any bar to boro u. *Akeem:::: Duhhhhh..,TFY.. .u no get money to boro me and u dey form? Duhhh *Hope::::ur fagbon. Idiot *Akeem::::i go slap u o. *Hope::::::haha hahaaa anuofia china! U go slap who? U beta cari dat ya lean body comot from my eyes b4 i lite u solid crested coverface backhand. Mumu na my side u dey like flex doz ya weak muscles. Ifa handle ya marra ehn, na AK go settle am for us. Goat u don mekwe since ystdy sef? As i dey zoom u so ehn, u b lik skeletal system and if me donate u giv biology class for practical dem go happy. *Akeem::::damn! What are u speaking? Wot is AK, Mekwe, solid crested cover face backhand? *Hope::::Ak nah police....Mekwe na chop, solid crested cover face backhand nah, solid toxic cover face backhand slap, dat kain slap wen go knock u senseless for 30mins 1st. . . .if u tink say i dey lie, oya go ask google nah. *Akeem:::::hmmm m waffy, nawa o. *Hope::::::kill ursef untop my marra o, e concern u. *Akeem::::i go vex 4u o. *Hope:::::lwkm. ...i swear u fittint to fit dare am......indomie #50, ata gigun #5000 ota lenu yeri yeri. Ketat! *right now o, best joke ever i will beat Hope o*
Posted on: Fri, 05 Jul 2013 13:14:58 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015