Akpos’ WAEC Results Finally Out Papa Akpos: Akpos,I hear say - TopicsExpress



          

Akpos’ WAEC Results Finally Out Papa Akpos: Akpos,I hear say your WAEC result don come out. Akpos: Papa, You remember kingsley wey dey carry first for our whole skul ba? he fail Papa Akpos: that dey terrible oo,wetin happen? Akpors: You also remember dada wey dey tutor me for house ba? He fail am too. Papa Akpos: wetin cause the poor performance? Akpos: Papa I no know, na so e be o, Even Kelvin wey win the Cowbell competition fail am. Papa Akpos: so wetin be your own result?, i know u go pass.. Akpos : You also remember Osas our senior prefect? He fail am too. Papa Akpors: (Angrily) oBoy,Tell me your own result!! Akpos : (angrily) If all those people wey i dey talk fail am, wetin You want for my own result?? I be witch??
Posted on: Fri, 25 Apr 2014 18:30:00 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015