Champions League go hot Manchester United, Arsenal and Chelsea - TopicsExpress



          

Champions League go hot Manchester United, Arsenal and Chelsea go try to make am four teams from England wey go enta de Uefa Champions League knock-out parade as dem play dia matches dis week. Manchester City dem don alreadi kwalify togeda with defending champion Bayern Munich and de two Spain ogas dem Barcelona and Atletico Madrid, but plenti oda teams sef get enuff kasala for dia front bifor dem go fit kwalify......... oyisgerman.blogspot/2013/11/champions-league-go-hot.html
Posted on: Tue, 26 Nov 2013 09:52:02 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015