Conductor: Wey ur money? Akpos: I be staff! Conductor: Which kind - TopicsExpress



          

Conductor: Wey ur money? Akpos: I be staff! Conductor: Which kind staff u be!You be Police? Akpos: No! Conductor: You be Soldier? Akpos: No! Conductor: You be Navy! Akpos: No! Conductor: You be Air Force? Akpos: No! Conductor: Then, wetin u be self!Abeg pay my money jo! Akpos: I be Boko Haram! People in Bus: WHAAAT!!!Conductor U don Mad? Oga Boko, Sorry sir, abeg no vex. We go pay For U Sir. God bless you. Shouts from passengers: Driver, ejooor! Next junshion wa o, keep the change! Oga driver abeg, mo fe bole o, Dis belle just det run me since.....
Posted on: Thu, 10 Oct 2013 10:27:19 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015