Hmmmmmmm Nyanga Dey Sleep Dey Go K-Legged Trouble Go Dey Shook Am - TopicsExpress



          

Hmmmmmmm Nyanga Dey Sleep Dey Go K-Legged Trouble Go Dey Shook Am With Umbrella!!! No be here we dey when Twin Car Bomb Explosions rocked very closed to Eagle Square in Abuja for October 1st 2010? Dem tell say no be MEND but MEND say na them do the evil deed! No be here we dey when the former NSA Late General Azazi warned us that Desperate PDP Politicians are behind the Boko Haram Insurgency? No be the same here we dey when a former President and former PDP BOT Chairman write his 18 page letter to Oga @ the Highest Top and inside the letter warned us that a number of people have been marked for elimination and snipers are being trained to do the dirty jobs? Like joke like joke na here we still dey jeje some enemies of Nigerias Progress go try to eliminate the Peoples General Muhammadu Buhari our own man for the job to save Nigeria from Treasury Looters for Kaduna yesterday? My people shey una dey see am say we don dey roll dey go place wey the jungle go mature well well so that all man go hear am??? Shey Una Dey See ammmmmmmm? by Chibueze Iheukwumere C Ihejirika. The above post reminds me of sayings when i was a growing up in Nigeria about Hausa/ Fulanis pattern of behaviors, and i feel it helps in our understanding of their nature. I recalled the sayings in those days is that they dont start palaver with outsiders, but dont trigger them; They appears extremely quiet, but dont think they are fools; once they trust you, they do with all they have; dont be fooled by their skinny looks, they are very strong, resilient, and can fight will all their might. On this note, i am very worried about the events going on in Nigeria, it is too dangerous. But in this age of technology? lies or any form of propaganda against innocent Nigerian citizens will not stick!
Posted on: Thu, 24 Jul 2014 08:41:45 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015