I rily need a back up singer, for my lyrics Asuu do gud oo.. Eh - TopicsExpress



          

I rily need a back up singer, for my lyrics Asuu do gud oo.. Eh do gud, Asuu wey giv us strike-eh do gud,dey chop mama thank u- eh do gud, dis strike dey sweet well well...e do gud, som peple don join yahoo....eh do gud,som girls dey do street work... E do gud, som dey do gate man.... E do gud, som don dey go mama shop...e do gud,wia som dey luk 4 husbnd... E do gud, me don dey sing nonsense.. e do gud, wia u dey listen nonsene....ee do gud, me & u who get sense? E do gud... U dey dance as i dey sing ...ee do gud, abeg whi knw wen strike go end? E do gud, me don even ask google...e do gud, even una TB joshuah don knw...eh do gud, i think GOODLUCK go knw... Eh do bad.. Infact am headin 2 ASO ROCK E DO WORST.....
Posted on: Wed, 06 Nov 2013 20:42:54 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015